A Tribute Music Video to Mohbad, Performing Peace Alongside International Superstar Rapper "Nicki Minaj". This Video tells an inspirational story relating to Mohbad, his life, his success and sadly his death. I spent more than 12 hours creating this, it has surpassed 200,000 views on tiktok, hoping it does better here. Below are the lyrics to this masterpiece. MOHBAD LIVES FOREVER IN OUR HEARTS AND WILL NEVER BE FORGOTTEN. #justiceformohbad
***Lyrics***
Wetin be this one like this
Been through many things
Many, many gists
Though I still find my peace
Imole
Oh I, I do like say me I no dey see
Do like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh I, wetin be this one like this?
Been through many things
L'ati aye Genesis
I will be dealing with frenemies
Survivor (survivor)
Mi o ni gba (mi o ni gba)
Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of South and the West
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benzo
Ijebu lo "l'ewe so"
Bad vibes on lyrical (ahh)
Bring in my sound, I'm so biblical, oh (Olohun, ahh)
Aiye toh l'okada, won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer, oh, my nigga, oh, my nigga
You go dey when I no get ginger?
Oh, my nigga, oh, my nigga
Shey you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh, my baby, oh, my baby
Shey you go dey before my Surulere? (Kai)
ohh
(Iyawo mi sh'oda, o romipin?)
(O fi mi si'le, mon fa cigar)
(Kakiri l'odo awon aboki)
(Iru kileleyi? Mio fe gbo) ohh
Wetin be this one like this
Been through many things
Many, many gists
Though I still find my peace
Oh I, I do like say me I no dey see
Do like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh I, wetin be this one like this?
Been through many things
L'ati aye Genesis
I will be dealing with frenemies
Survivor (survivor)
Mi o ni gba (mi o ni gba)
Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of South and the West
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benzo
Ijebu lo "l'ewe so"
Bad vibes on lyrical (ahh)
Bring in my sound, I'm so biblical, oh (Olohun, ahh)
Aiye toh l'okada, won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer, oh, my nigga, oh, my nigga
You go dey when I no get ginger?
Oh, my nigga, oh, my nigga
Shey you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh, my baby, oh, my baby
Shey you go dey before my Surulere?
ohh
Iyawo mi sh'oda, iyawo mi
(O fi mi si'le, mon fa cigar)
(Kakiri l'odo awon aboki)
(Timi Jay on the track)
Watch Bluenax's Latest Trending News Right Here
www.youtube.com/channel/UCUhdYKEkSehUiaFHjMY42oQwww.youtube.com/watch?v=nhbyWBdXTow&list=PL_xUfuP7ZXYZIpts0-EeWikV3alC9_5nM▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃
❌EDITED VIDEO❌ Credit @Mohbad
⚫Thank you for watching;
Category :
Nigeria Music Videos
#mohbad#ft#nicki#minaj#peace#music#video